kolabo
Naija
Etymology
From English: collaborate, see Latin collaboratus
Pronunciation
- kòlábò
Noun
Song wey people gader sing.
- Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb! — (NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: collaboration
Verb
- Make dem gader do someting.
- We don kolabo make di work dey move. — (NSC_Abonyi_2020, We cooperated to keep the work going.)
- Davido and Olamide kolabo sing the song that year. — (NSC_Abonyi_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
- When two people gree to dey nack each oder and de no want enter tight relationship.
- Babes, I for like make me and you kolabo now, which way? — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)
Synonyms
Translation
English: to co-operate