Difference between revisions of "kolomental"
(→Verb) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From: Naija Kolo, and English ''mental'' | From: Naija Kolo, and English ''mental'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kòlómɛ́ntà |
<sm2>Pcm-ng-kolomental.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kolomental.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-kolomental.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kolomental.m.ogg</sm2> |
Latest revision as of 14:45, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: Naija Kolo, and English mental
Pronunciation
- kòlómɛ́ntà
Usage
- From di song wey Faze sing wey e title Kolomental
Verb
- Make person head no correct at all at all.
- Dat guy don dey kolomental. — (That guy is insane.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: insane
Adjective
- Person wey im head no correct.
- Im wife na kolomental no find her trouble. — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)
- Di man wey you dey see under dat shade na kolomental. — (NSC_2021, The man under the shade is mad.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: mad