korawayo

Revision as of 14:26, 24 February 2021 by 154.66.38.168 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English coral (bead) and Hausa wayo meaning lie.

Pronunciation

  • kòráwàjó

Play Play

Noun

Na sey person dey sabi play people collect deir money with lie lie or cunny.

  • I no dey do korawayo.  — (Egbokhare_2021, I do not engage in fraudulent practices.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: fraudulent business practices