Difference between revisions of "koti"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(3 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Name wey dem dey call policeman. | |
− | :{{ux|dv| '''Koti'' suppose dey respect law, abi?|( | + | :* {{ux|dv| '''Koti''' suppose dey respect law, abi?|(NSC_2020, The police should have regard for the law, don't you think?)}} |
− | :{{ | + | :* {{ux|dv| Dem say '''koti''' na our friend but e come be like sey na enemy dem be.|(NSC_2022, The police is said to be our friend but appparently they are our enemy.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Latest revision as of 20:03, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kòtí
Noun
Name wey dem dey call policeman.
- Koti suppose dey respect law, abi? — (NSC_2020, The police should have regard for the law, don't you think?)
- Dem say koti na our friend but e come be like sey na enemy dem be. — (NSC_2022, The police is said to be our friend but appparently they are our enemy.)
Synonym
Translation
- English: Policeman