Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Kôtì
Definition
Na di name wey dem dey call policeman
Noun
- 'Koti suppose dey respect law, abi? — (NSC_Odirin 2020, The police should have regard for the law, don't you think?)
Synonym
ekelebe, popo, korofo
Translation