koti

Revision as of 20:02, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kòtí

Play Play

Noun

Name wey dem dey call policeman.

  • Koti suppose dey respect law, abi?  — (NSC_2020, The police should have regard for the law, don't you think?)

Synonym

ekelebe, popo, korofo

Translation

  • English: Policeman