Difference between revisions of "kpatakpata"

Line 19: Line 19:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
kpatakpata: completely -- Definition in Naija?
+
Sey someting happen wey be sey noting dey to do again. (you agree?|)  
 
+
:* {{ux|dv|Dem go protect di pikin as dem take dey protect odir pikin dem wey separate from im papa or family people '''kpatakpata'''.|Egbokhare_2020,  They will protect the child the same way they will protect other children who have been completely separated from their father or familys.)}}
 
+
:* {{ux|dv| I don chop di food '''kpatakpata''' |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I have eaten the food completely.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
====Translations====
#: {{ux|dv|Dem go protect di pikin as dem take dey protect odir pikin dem wey separate from im papa or family people '''kpatakpata'''.|no translation}}
+
* English: ''completely''
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* patapata 0.69 88, anenih 0.67 12, zonal 0.67 34, nhis 0.67 53, sadique 0.64 8, ayuba 0.64 23, abels 0.63 12, assign 0.63 16, kpata-kpata 0.63 76
 
 
 
====Antonyms====
 
* patapata 0.69 88, anenih 0.67 12, zonal 0.67 34, nhis 0.67 53, sadique 0.64 8, ayuba 0.64 23, abels 0.63 12, assign 0.63 16, kpata-kpata 0.63 76
 
  
====Translations====
 
* English: completely
 
  
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
kpatakpata: no definition -- Definition in Naija?
+
Person wey be di [[oga]] for the [[top]].
 
+
:* {{ux|dv|Oga '''kpatakpata''' for INEC.|(bbc__77036, The INEC chairman.)}}
#: {{ux|dv|Oga '''kpatakpata''' for INEC, Prof. |(bbc__77036, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|dem arrest di oga '''kpatakpata''' for di workers union |(deuber__2636, The leader of workers union was arrested.)}}
#: {{ux|dv|dem arrest di oga '''kpatakpata''' for di workers union |(deuber__2636, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem say for di house of di oga '''kpatakpata''' for Senate o, Dr. |(deuber__1803, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di couple get four pikin togeda Jeff Bezos, di oga '''kpatakpata''' of technology company, Amazon and im wife Mackenzie dey divorce afta 25 years marriage. |(bbc__33858, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di oga '''kpatakpata''' for Senate o, Dr. |(deuber__1797, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De come discuss oder problem o wey concern Nigeria and America as e take concern how di oga '''kpatakpata''' for America, President Bill Clinton, for di visit wey im go come for next month for our country. |(deuber__62, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[oga kpatakpata|oga kpatakpata]]
 
 
 
#: {{ux|dv|or di oga kpatakpata wey dey for one bank. |(deuber__2341, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di oga kpatakpata of di Nigeria Centre for Disease Control , Dr Chikwe Ihekweazu, tell people make dem no believe any tori wey dey report say people dey pay to treat di disease. |(bbc__36688, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* patapata 0.69 88, anenih 0.67 12, zonal 0.67 34, nhis 0.67 53, sadique 0.64 8, ayuba 0.64 23, abels 0.63 12, assign 0.63 16, kpata-kpata 0.63 76
 
 
 
====Antonyms====
 
* patapata 0.69 88, anenih 0.67 12, zonal 0.67 34, nhis 0.67 53, sadique 0.64 8, ayuba 0.64 23, abels 0.63 12, assign 0.63 16, kpata-kpata 0.63 76
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''leader, boss''

Revision as of 12:15, 10 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From : Yoruba kpata kpata meaning completely

Pronunciation

  • kpata-kpata

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 53
  • Frequency rank in raw corpus: 3062



Adverb

Sey someting happen wey be sey noting dey to do again. (you agree?|)

  • Dem go protect di pikin as dem take dey protect odir pikin dem wey separate from im papa or family people kpatakpata.  — Egbokhare_2020, They will protect the child the same way they will protect other children who have been completely separated from their father or familys.)
  • I don chop di food kpatakpata  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I have eaten the food completely.)

Translations

  • English: completely



Noun

Person wey be di oga for the top.

  • Oga kpatakpata for INEC.  — (bbc__77036, The INEC chairman.)
  • dem arrest di oga kpatakpata for di workers union  — (deuber__2636, The leader of workers union was arrested.)

Translations

  • English: leader, boss