Difference between revisions of "kpatakpata"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''completely'' | * English: ''completely'' | ||
+ | |||
Revision as of 14:02, 5 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From : Yoruba kpata kpata meaning completely
Pronunciation
- kpata-kpata
Adverb
- Sey someting happen wey be sey noting dey to do again. (you agree?|)
- Dem go protect di pikin as dem take dey protect odir pikin dem wey separate from im papa or family people kpatakpata. — Egbokhare_2020, They will protect the child the same way they will protect other children who have been completely separated from their father or familys.)
- I don chop di food kpatakpata — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I have eaten the food completely.)
Translations
- English: completely
Noun
- Oga kpatakpata for INEC. — (bbc__77036, The INEC chairman.)
- Dem arrest di oga kpatakpata for di workers union — (deuber__2636, The leader of workers union was arrested.)
Translations
- English: leader, boss