kpatakpata
Naija
Alternative forms
Etymology
From : Yoruba kpata kpata meaning completely
Pronunciation
- kpata-kpata
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 53
- Frequency rank in raw corpus: 3062
Adverb
Sey someting happen wey be sey noting dey to do again. (you agree?|)
- Dem go protect di pikin as dem take dey protect odir pikin dem wey separate from im papa or family people kpatakpata. — Egbokhare_2020, They will protect the child the same way they will protect other children who have been completely separated from their father or familys.)
- I don chop di food kpatakpata — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I have eaten the food completely.)
Translations
- English: completely
Noun
Person wey be di oga for the top.
- Oga kpatakpata for INEC. — (bbc__77036, The INEC chairman.)
- dem arrest di oga kpatakpata for di workers union — (deuber__2636, The leader of workers union was arrested.)
Translations
- English: leader, boss