Difference between revisions of "kudi"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
 
* Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
:* {{ux|dv|Im wan make I give am '''kudi'''. |(NSC_Tella_2020, He wants me to give him money.)}}
+
:* {{ux|dv|Im wan make I give am '''kudi'''. |(He wants me to give him money.)}}
:* {{ux|dv|Life na yeye witout '''kudi'''. |(NSC_Tella_2020, Life is useless without money.)}}
+
:* {{ux|dv|Life na yeye witout '''kudi'''. |(Life is useless without money.)}}
  
  

Latest revision as of 17:24, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: Hausa kudi

Pronunciation

  • kúdí

Play Play

Noun

  • Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
  • Im wan make I give am kudi.  — (He wants me to give him money.)
  • Life na yeye witout kudi.  — (Life is useless without money.)


Synonyms

Translations

  • English: money