Difference between revisions of "kudi"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese. | * Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese. | ||
− | :* {{ux|dv|Im wan make I give am '''kudi'''. |( | + | :* {{ux|dv|Im wan make I give am '''kudi'''. |(He wants me to give him money.)}} |
− | :* {{ux|dv|Life na yeye witout '''kudi'''. |( | + | :* {{ux|dv|Life na yeye witout '''kudi'''. |(Life is useless without money.)}} |
Latest revision as of 17:24, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: Hausa kudi
Pronunciation
- kúdí
Noun
- Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
- Im wan make I give am kudi. — (He wants me to give him money.)
- Life na yeye witout kudi. — (Life is useless without money.)
Synonyms
Translations
- English: money