kudi

Revision as of 20:33, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Hausa kudi

Pronunciation

  • kúdí

Play Play

Noun

  • Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
  • Im wan make I give am kudi.  — (NSC_2020, He wants me to give him money.)
  • Life na yeye witout kudi.  — (NSC_2020, Life is useless without money.)


Synonyms

Translations

  • English: money