Difference between revisions of "leave"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
:* {{ux|dv|I dey maternity '''leave''' for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)}} | :* {{ux|dv|I dey maternity '''leave''' for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)}} | ||
:* {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)}} | :* {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria | + | :* {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria.)}} |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 21:03, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: English leave
Pronunciation
- lív
Noun
- Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
- I dey maternity leave for three months. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
- For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin. — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)
- Why men need paternity leave for Nigeria — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria.)
Verb
- Make person comot for one place go anoder place.
- Make we ready to leave dem. — (jw__29072, Let us prepare to leave them.)
- Di man don leave im wife follow anoder woman? — (NSC_2021, The man left his wife for another woman.)
- Who leave dirty dirty cloth for floor? — (NSC_2021, Who left clothes on the floor.)
- Make person no carry someting follow body.
- Leave am. — (deuber__3550, leave it.)
- Dey try dey leave your phone for house dat area no too pure like dat. — (NSC_2021, Try to always leave your phone at home, things are not too safe.)
- Make person no keep someting for mind.
- You go dey ready to leave dis things? — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
- Make person no send someting or person.
- You suppose leave all dose nonsense nonsense people for dat area. — (NSC_2021, You should leave all those silly people.)
- Make person carry someting follow body.
- E say her husband don run leave wit children. — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)
- Make person keep someting for somewhere.
Synonyms
Translations
- English: leave