Difference between revisions of "leave"

 
(12 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* lív
 
* lív
<sm2>Pcm-ng-leave.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-leave.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-leave.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-leave.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 68
 
* Frequency rank in NSC treebank: 189
 
* Frequency in raw corpus: 1297
 
* Frequency rank in raw corpus: 287
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
+
* Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
#:* {{ux|dv|I dey maternity leave for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on '''maternity leave''' for three months.)}}
+
:* {{ux|dv|I dey maternity '''leave''' for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)}}
#: {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)}}
+
:* {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)}}
#: {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)}}
+
:* {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Na make person comot for one place go anoder.  
+
# Make person comot for one place go anoder place.
#:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty plate for this kitchen?. |(NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)}}
+
#:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' dem. |(jw__29072, Let us prepare to leave them.)}}
#:* {{ux|dv|I beg pull your shoe '''leave''' am for [[domot]]. |(NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di man don leave im wife follow anoder woman? |(The man left his wife for another woman.)}}
#:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, leave it.)}}
+
#:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty dirty cloth for floor? |(Who left clothes on the floor.)}}
#:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' them. |(jw__29072. Let us prepare to leave here.)}}
+
# Make person no carry someting follow body.
# Na make person no carry  someting follow body.
+
#:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, Leave it.)}}
#:** {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dey try dey '''leave''' your phone for house dat area no too pure like dat. |(Try to always leave your phone at home, things are not too safe.)}}
#: {{ux|dv|We all go '''leave''' our mama and papa one day, go find work. |(NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)}}
+
# Make person no keep someting for mind.
# Na make person carry someting follow body.
+
#:* {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}}
 +
# Make person no send someting or person.
 +
#:* {{ux|dv| You suppose '''leave''' all dose nonsense nonsense people for dat area. |(You should leave all those silly people.)}}
 +
# Make person carry someting follow body.
 
#:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}}
 
#:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}}
 
+
# Make person keep someting for somewhere.
====Derived forms====
+
#:* {{ux|dv|[[abeg]] pull your shoe '''leave''' am for [[domot]]. |(Leave your shoes by the door please.)}}
* [[maternity leave]]
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[comot]]
 
* [[comot]]
 
====Antonyms====
 
* lose 0.63 802, abandon 0.61 101, forget 0.60 672, pursue 0.59 426, tire 0.59 548, disturb 0.59 183, hold 0.58 1315, stay 0.58 1561, comot 0.57 4450
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''leave''

Latest revision as of 17:34, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English leave

Pronunciation

  • lív

Play Play

Noun

  • Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
  • I dey maternity leave for three months.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
  • For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin.  — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)
  • Why men need paternity leave for Nigeria  — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria.)

Verb

  1. Make person comot for one place go anoder place.
    • Make we ready to leave dem.  — (jw__29072, Let us prepare to leave them.)
    • Di man don leave im wife follow anoder woman?  — (The man left his wife for another woman.)
    • Who leave dirty dirty cloth for floor?  — (Who left clothes on the floor.)
  2. Make person no carry someting follow body.
    • Leave am.  — (deuber__3550, Leave it.)
    • Dey try dey leave your phone for house dat area no too pure like dat.  — (Try to always leave your phone at home, things are not too safe.)
  3. Make person no keep someting for mind.
    • You go dey ready to leave dis things?  — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
  4. Make person no send someting or person.
    • You suppose leave all dose nonsense nonsense people for dat area.  — (You should leave all those silly people.)
  5. Make person carry someting follow body.
    • E say her husband don run leave wit children.  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)
  6. Make person keep someting for somewhere.
    • abeg pull your shoe leave am for domot.  — (Leave your shoes by the door please.)

Synonyms

Translations

  • English: leave