Difference between revisions of "leave"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
(8 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* lív | * lív | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-leave.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-leave.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Line 13: | Line 13: | ||
:* {{ux|dv|I dey maternity '''leave''' for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)}} | :* {{ux|dv|I dey maternity '''leave''' for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)}} | ||
:* {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)}} | :* {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria | + | :* {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria.)}} |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | # Make person comot for one place go anoder place. |
− | #:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' | + | #:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' dem. |(jw__29072, Let us prepare to leave them.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Di man don leave im wife follow anoder woman? |(The man left his wife for another woman.)}} |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty dirty cloth for floor? |(Who left clothes on the floor.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | # Make person no carry someting follow body. |
− | #:* {{ux|dv|''' | + | #:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, Leave it.)}} |
+ | #:* {{ux|dv| Dey try dey '''leave''' your phone for house dat area no too pure like dat. |(Try to always leave your phone at home, things are not too safe.)}} | ||
+ | # Make person no keep someting for mind. | ||
#:* {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}} | #:* {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}} | ||
− | # | + | # Make person no send someting or person. |
+ | #:* {{ux|dv| You suppose '''leave''' all dose nonsense nonsense people for dat area. |(You should leave all those silly people.)}} | ||
+ | # Make person carry someting follow body. | ||
#:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}} | #:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}} | ||
− | # | + | # Make person keep someting for somewhere. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|[[abeg]] pull your shoe '''leave''' am for [[domot]]. |(Leave your shoes by the door please.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[comot]] | * [[comot]] |
Latest revision as of 17:34, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English leave
Pronunciation
- lív
Noun
- Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
- I dey maternity leave for three months. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
- For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin. — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)
- Why men need paternity leave for Nigeria — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria.)
Verb
- Make person comot for one place go anoder place.
- Make we ready to leave dem. — (jw__29072, Let us prepare to leave them.)
- Di man don leave im wife follow anoder woman? — (The man left his wife for another woman.)
- Who leave dirty dirty cloth for floor? — (Who left clothes on the floor.)
- Make person no carry someting follow body.
- Leave am. — (deuber__3550, Leave it.)
- Dey try dey leave your phone for house dat area no too pure like dat. — (Try to always leave your phone at home, things are not too safe.)
- Make person no keep someting for mind.
- You go dey ready to leave dis things? — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
- Make person no send someting or person.
- You suppose leave all dose nonsense nonsense people for dat area. — (You should leave all those silly people.)
- Make person carry someting follow body.
- E say her husband don run leave wit children. — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)
- Make person keep someting for somewhere.
Synonyms
Translations
- English: leave