Difference between revisions of "lie lie"

Line 16: Line 16:
 
lie
 
lie
 
====Synonym====
 
====Synonym====
[[bubu bubu]], [[419]]
+
[[bubu]], [[419]]
 +
 
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
[[true]]
 
[[true]]

Revision as of 14:15, 6 December 2021

Naija

Etymology

From: English lie

Pronunciation

  • laǐlaǐ

Play Play

Noun

Person wey no dey talk true.

  • Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew.  — (NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathological liar.)
  • Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala.  — (NSC_Abonyi_2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)

Related forms

lie

Synonym

bubu, 419

Antonym

true

Translation

English: a liar

Verb

Sey person no dey like talk true

  • For social media people dey lie lie well well.  — (NSC_Abonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)

Related forms

Translation

  • English: lie

Translation

English: to have the habit of lying