Difference between revisions of "lie lie"
(→Noun) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | lie | + | [[lie]] |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[bubu]], [[419]] | [[bubu]], [[419]] |
Revision as of 21:42, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: English lie
Pronunciation
- laǐlaǐ
Noun
Person wey no dey talk true.
- Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew. — (NSC_2020, He/she is a pathological liar.)
- You fit reason sey lie lie go help you, but di day wey God go really punish you and person wey know you from house con jam you for dere, e go be for you, baba. — (NSC_2020, You may think that lies will help you, but the day you’ll be dammed and someone who knows you from home meets you there, you’ll be in serious trouble, sir.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: a liar
Verb
Sey person no dey like talk true
- For social media people dey lie lie well well. — (NSC_Abonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)
Related forms
Translation
- English: lie
Translation
English: to have the habit of lying