Difference between revisions of "lie lie"

Line 35: Line 35:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
*English: '' repeatedly lie''
 
*English: '' repeatedly lie''
 
===Translation===
 
English: ''to have the habit of lying''
 

Revision as of 21:44, 3 October 2022

Naija

Etymology

From: English lie

Pronunciation

  • laǐlaǐ

Play Play

Noun

Person wey no dey talk true.

  • Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew.  — (NSC_2020, He/she is a pathological liar.)
  • You fit reason sey lie lie go help you, but di day wey God go really punish you and person wey know you from house con jam you for dere, e go be for you, baba.  — (NSC_2020, You may think that lies will help you, but the day you’ll be dammed and someone who knows you from home meets you there, you’ll be in serious trouble, sir.)

Related forms

lie

Synonym

bubu, 419

Antonym

true

Translation

English: a liar

Verb

  • Make person no dey like talk true.
  • For social media people dey lie lie well well.  — (NSC_2020, On social media people spread fake news a lot.)

Related forms

Translation

  • English: repeatedly lie