Difference between revisions of "lie lie"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *làìláí |
<sm2>Pcm-ng-lie lie.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-lie lie.f.ogg</sm2> |
Latest revision as of 15:11, 6 March 2024
Naija
Etymology
From: English lie
Pronunciation
- làìláí
Noun
Person wey no dey talk true.
- Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew. — (He/she is a pathological liar.)
- You fit reason sey lie lie go help you, but di day wey God go really punish you and person wey know you from house con jam you for dere, e go be for you, baba. — (You may think that lies will help you, but the day you’ll be dammed and someone who knows you from home meets you there, you’ll be in serious trouble, sir.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: a liar
Verb
- Make person no dey like talk true.
- For social media people dey lie lie well well. — (On social media people spread fake news a lot.)
Related forms
Translation
- English: repeatedly lie
Adjective
- As person be wey be sey e no dey talk true.
- De say de dey find person wey go carry money dis lie lie uncle dey say make we pick am. Person dey carry fish dey give rat? — (They said they need someone to take some money to the bank an this man who always lies is asking to the picked. Do people give rats fish to save?)
Translations
English: to have the habit of lying