lie lie
Naija
Etymology
From: English lie
Pronunciation
- laǐlaǐ
Noun
Person wey no dey talk true.
- Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew. — (NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathological liar.)
- Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala. — (NSC_Abonyi_2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
Related forms
lie
Synonym
Antonym
Translation
English: a liar
Verb
Sey person no dey like talk true
- For social media people dey lie lie well well. — (NSC_Abonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)
Related forms
Translation
- English: lie
Translation
English: to have the habit of lying