Difference between revisions of "mama"

m (Conversion script moved page Mama to mama: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* papa 0.80 2213, parents 0.75 434, wife 0.71 1474, sister 0.68 740, husband 0.66 1084, girl 0.64 1023, daughter 0.64 274, friends 0.63 457, family 0.63 2173
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English mama
+
From English: ''mama''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ˈmɑmə
 
* ˈmɑmə
Line 17: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 206
 
* Frequency rank in raw corpus: 206
  
The word is used more orally than in written texts.
+
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
mama: no definition -- Definition in Naija?
+
#Person mother.
 
+
#:* {{ux|dv| Abeg na person '''mama''' be dat. |(NST_cleaned__8134, Please is that someones mother?)}}
 
+
#:* {{ux|dv| '''Mama''' and pikin dey well. |(bbc__59707, Both mother and child are well.)}}
# cc (frequency:546)
+
#Woman wey don tey for wey she dey do.
#: {{ux|dv|Im papa and '''mama''' sin? |(jw__34957, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|'''mama''' tailor . |(NST_cleaned__36576, A boss in tailor)}}
#: {{ux|dv|di pikin papa or '''mama''' ; |(hildrights__299, __no translation__)}}
+
#Woman wey don old.
# - (frequency:207)
+
#:* {{ux|dv| Na wetin one '''mama''' for Japan do. |(jw__21118, That was what a particular old woman in Japan did.)}}
#: {{ux|dv|'''Mama''' no fit… |(IBA_05_Cobbler_DG__87, Mother cannot...)}}
+
#:* {{ux|dv| You be old '''mama''' now, |(NST_cleaned__11552, You are an old woman now.)}}
#: {{ux|dv|'''mama''' tailor . |(NST_cleaned__36576, __no translation__)}}
 
# det (frequency:54)
 
#: {{ux|dv|Na wetin one '''mama''' for Japan do. |(jw__21118, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But di '''mama''' tok say she sef na victim. |(bbc__88452, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:47)
 
#: {{ux|dv|Abeg na person '''mama''' be dat. |(NST_cleaned__8134, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Me self I be '''mama''' like una. |(deuber__1733, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:45)
 
#: {{ux|dv|'''Mama''' and pickin dey well. |(bbc__59707, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Mama''' and pikin dey strong! |(jw__9244, __no translation__)}}
 
# cc-nmod (frequency:34)
 
#: {{ux|dv|papa and '''mama''' of di pikin; |(hildrights__1056, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|di papa and '''mama''' of di pikin; |(hildrights__1017, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|Old '''mama'''? |(KAD_06_Cooking_DG__179, An old woman ?)}}
 
#: {{ux|dv|You be old '''mama''' now, |(NST_cleaned__11552, __no translation__)}}
 
# case (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|Dat na di gift of '''mama'''. |(bbc__26985, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dey come dey buy from '''mama'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__166, Always come to buy from Mama)}}
 
# advmod (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|As Denrele take put am, I no send anybodi '''mama'''. |(bbc__16500, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I go say no ah '''mama''', we go X, we go buy am now ah. |(WAZP_02_Porico_M__87, I will say no, ah mama, we will buy it now ah.)}}
 
# dep (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Xx '''mama''' wey be sey e don old tay, tay. |(NST_cleaned__13395, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But now, even now sef, I no even see '''mama''' again wey g~ to, to go… , |(NST_cleaned__6000, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Xx, me, and di '''mama'''. |(IBA_16_Drivers_DG__64, X, the mother and I.)}}
 
#: {{ux|dv|Unless sey di papa and di '''mama''' apply di same time sey dem wan foster di pikin. |(hildrights__952, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Abdulraheem family Foto of Samuel '''mama''' few years before di disappearance. |(bbc__11050, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di thing wey me I dey talk be say, some of us '''mama''', our children dey go school. |(deuber__1722, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|How papa and '''mama''' wey wise fit help their children? |(jw__43144, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|and Part I of Schedule number four of dis Act tok di kain situation wey person fit come dey take care of pikin wey pas three like sey n aim bi their papa or '''mama''' wen e bi sey dem go see am as sey no bi pikin home e dey run. |(hildrights__1306, __no translation__)}}
 
# amod-cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Them dey call am agadi nwayin or old '''mama'''. |(katakata__897, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na the same papa born dem but different '''mama'''. |(jw__31596, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[girl mama|girl mama]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Na di body of women lawyers  and di girl mama carri di mata go police station. |(bbc__70414, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di girl mama talk say dia family don identify di man wey defile dia pickin give one local chief for dia community. |(bbc__34832, __no translation__)}}
 
* [[mama body|mama body]]
 
 
 
#: {{ux|dv|The mama tell dem sey: “E dey o, but I dey shame to talk am.” The two of dem come clean the mama body. |(jw__13765, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She say,  we get beta working relationship wit our mama body INEC naim make dem don give us di current voters register wey we don display for di 319 wards and 4442 units wey Dey di State, all don receive dia voters register both di one dem go display so dat pipo go go check dia names and di one dem go take work. |(bbc__89058, __no translation__)}}
 
* [[mama house|mama house]]
 
 
 
#: {{ux|dv|How many years you don comot for your mama house? |(IBA_05_Cobbler_DG__83, How many years have you left your mother's house ?)}}
 
#: {{ux|dv|STEFAN HEUNIS 106 Chibok girls don go back to dia papa and mama Nigeria government don complete di transfer of 106 Chibok girls wey bin dey receive training and care with di Federal Ministry of Women Affairs back to dia papa and mama house for Chibok, Borno State for north-east Nigeria. |(bbc__86357, __no translation__)}}
 
* [[mama money|mama money]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How 'yahoo-boy' try to kill im mama for money rituals Fake online vendors: Make you no fall mugu EFCC find yahoo boys enta club |(bbc__16344, __no translation__)}}
 
* [[man mama|man mama]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di New York family drama turn to court case, wia one judge on Tuesday pass judgement say di man mama and papa dey right, come order Michael Rotondo dia 30 years old pikin to leave dia house. |(bbc__31955, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pharisee people come call the man mama and papa, ask dem sey: ‘Wetin happen wey make your pikin dey see now?’ Im mama and papa dey fear because Pharisee people don sey dem go throwey anybody wey believe Jesus for outside. |(jw__30025, __no translation__)}}
 
* [[pikin mama|pikin mama]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Authorities for Thailand don charge di pikin mama wit child abandonment accuse and attempted murder. |(bbc__18041, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police report wey BBC Pidgin get tok say na for Magodo area for Lagos dis one happen as di pikin mama park di motor, wan go carry sometin inside dem house. |(bbc__82555, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* papa 0.80 2213, parents 0.75 434, wife 0.71 1474, sister 0.68 740, husband 0.66 1084, girl 0.64 1023, daughter 0.64 274, friends 0.63 457, family 0.63 2173
+
* [[male]], [[oga]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* papa 0.80 2213, parents 0.75 434, wife 0.71 1474, sister 0.68 740, husband 0.66 1084, girl 0.64 1023, daughter 0.64 274, friends 0.63 457, family 0.63 2173
+
* [[pale]], [[papa]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''mother, boss''

Revision as of 15:11, 16 March 2021

Naija

Etymology

From English: mama

Pronunciation

  • ˈmɑmə


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 85
  • Frequency rank in NSC treebank: 159
  • Frequency in raw corpus: 1850
  • Frequency rank in raw corpus: 206



Noun

  1. Person mother.
    • Abeg na person mama be dat.  — (NST_cleaned__8134, Please is that someones mother?)
    • Mama and pikin dey well.  — (bbc__59707, Both mother and child are well.)
  2. Woman wey don tey for wey she dey do.
    • mama tailor .  — (NST_cleaned__36576, A boss in tailor)
  3. Woman wey don old.
    • Na wetin one mama for Japan do.  — (jw__21118, That was what a particular old woman in Japan did.)
    • You be old mama now,  — (NST_cleaned__11552, You are an old woman now.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: mother, boss