mama put

Revision as of 23:18, 11 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== mamaput ===Etymology=== From: English ''mama'' and ''put'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-mama put.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mama put.m.o...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

mamaput

Etymology

From: English mama and put

Pronunciation

Play

Definition

Local place wey de dey sell food.

Noun

  1. I don chop for all di mama put wey dey dis area, even for di oder street sef  — ( NSC_Emeka_2020, I have eaten in all the local restaurants in this area, and even the ones in the other street. )

Synonym

buka, bukateria, mami market,

Antonym

restaurant

Translation

English local canteen