mama put

Revision as of 13:14, 18 October 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

mamaput

Etymology

From: English mama and put

Pronunciation

Play

Definition

Local place wey de dey sell food.

Noun

I don chop for all di mama put wey dey dis area, even for di oder street sef  — ( NSC_Emeka_2020, I have eaten in all the local restaurants in this area, and even the ones in the other street. )

Synonym

buka, bukateria, mami market

Antonym

restaurant

Translation

English local canteen