mamaput
Naija
Alternative forms
Etymology
From English mama and put
Pronunciation
- màmàpût
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1183
- Frequency in raw corpus: 5
- Frequency rank in raw corpus: 11139
The word is used more orally than in written texts.
Definition
Local place wey de dey sell food.
Noun
- Na mamaput food dey cheap pass o. — (Egbokhare 2020. no translation
- Moh we go mamaput. — (IBA_07_Na-Love_DG__295, Let's go to the restaurant.)
- Mstchew I no dey like mamaput. — (IBA_07_Na-Love_DG__296, Mstchew, I don't like cheap restaurants.)
Translations
- English: cheap restaurant