Difference between revisions of "mess"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
# Make person spoil air. | # Make person spoil air. | ||
#:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(Egbokhare 2020, I want to fart.)}} | #:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(Egbokhare 2020, I want to fart.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|Doctor sey baba need mess after di surgery.|(NSC__Shulammite _2020, the Doctor mentioned the need for papa to pass the gas after the surgery.)}} |
+ | # Mess for church | ||
+ | |||
# Make person dey misbehave. | # Make person dey misbehave. | ||
#:*{{ux|dv|Dose guys just dey '''mess''' up.|(JOS_24_Football_M__43, Those guys are just misbehaving.)}} | #:*{{ux|dv|Dose guys just dey '''mess''' up.|(JOS_24_Football_M__43, Those guys are just misbehaving.)}} |
Revision as of 13:31, 8 October 2020
Naija
Etymology
From: English mess
Pronunciation
- mɛ́s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2735
- Frequency in raw corpus: 41
- Frequency rank in raw corpus: 3568
Definition
Gas wey dey comot for person yansh wey dey smell.
Noun
- Mess dey hungry am to mess. — (NSC_Shulammite_2020, He is always inclined to farting.)
Verb
- Make person spoil air.
- I wan mess. — (Egbokhare 2020, I want to fart.)
- Doctor sey baba need mess after di surgery. — (NSC__Shulammite _2020, the Doctor mentioned the need for papa to pass the gas after the surgery.)
- Mess for church
- Make person dey misbehave.
- Dose guys just dey mess up. — (JOS_24_Football_M__43, Those guys are just misbehaving.)
- I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all. — (NSC_Shulammite_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)
Related forms
Synonyms
fuckup, shit, fallhand,messy messy
Antonyms
Translations
English: fart, misbehave