mess

Revision as of 13:31, 8 October 2020 by 154.66.42.108 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English mess

Pronunciation

  • mɛ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2735
  • Frequency in raw corpus: 41
  • Frequency rank in raw corpus: 3568

Definition

Gas wey dey comot for person yansh wey dey smell.

Noun

    • Mess dey hungry am to mess.  — (NSC_Shulammite_2020, He is always inclined to farting.)

Verb

  1. Make person spoil air.
    • I wan mess.  — (Egbokhare 2020, I want to fart.)
    • Doctor sey baba need mess after di surgery.  — (NSC__Shulammite _2020, the Doctor mentioned the need for papa to pass the gas after the surgery.)
  2. Mess for church
  1. Make person dey misbehave.
    • Dose guys just dey mess up.  — (JOS_24_Football_M__43, Those guys are just misbehaving.)
    • I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all.  — (NSC_Shulammite_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)

Related forms

messup

Synonyms

fuckup, shit, fallhand,messy messy

Antonyms

baff up, tush up

Translations

English: fart, misbehave