Difference between revisions of "mind"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na dat part of person body wey e take dey tink tings.
+
# Dat part of person body wey e take dey tink tings.
 
#:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)}}
 
#:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)}}
 
#:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)}}
 
#:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)}}
# Na for people to do ting togeda.
+
#:* {{ux|dv|Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389.  Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}}
 +
# As people dey do tings togeder
 
#:* {{ux|dv|Help us to fit get one '''mind'''. |(jw__13797, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Help us to fit get one '''mind'''. |(jw__13797, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''', |(jw__27456, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''', |(jw__27456, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|To serve God with im heart and '''mind''', |(jw__37767, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|To serve God with im heart and '''mind''', |(jw__37767, __no translation__)}}
# Na to say how person feel about someting or anoder person.
+
# Wetin person dey tink about someting or person.
 
#: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)}}
 
#: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)}}
# na to follow wetin body tell am make im do.
 
#:* {{ux|dv|Dem dey do wetin dia '''mind''' tok |(bbc__28758. They follow their instinct)}}
 
 
#:* {{ux|dv|We fit get love and better '''mind''' like Jonathan? |(jw__16704, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|We fit get love and better '''mind''' like Jonathan? |(jw__16704, __no translation__)}}
# Na to speak or do tings wit togeder.
 
#:* {{ux|dv|If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one '''mind'''. |(jw__32685, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|E sey any kingdom wey no get one '''mind''', go fall. |(jw__2589, __no translation__)}}
 
# Na for person to face wetin concern am leave oder people matter.
 
#:* {{ux|dv| I beg leave my daughter make yoy '''mind'' your own business. |(NSC_Legbeti_2021. Please mind your business nd leave my daughter alone.)}}
 
# Na to pack person energy put for oder tings.
 
#:* {{ux|dv|Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389.  Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}}
 
#:* {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Di training for Karate no be for physical defence only, but for '''mind''' |(bbc__39106, )}}
 
 
# Na say person get courage and fit do strong ting
 
# Na say person get courage and fit do strong ting
 
#:* {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}}
 
#:* {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}}
 +
#:* {{ux|dv| No be sey di [[matter]] hard like that, but na if your '''mind''' carry am na im be di ting so. |(NSC_2021, It is not that the matter is hard as such, but the issue is whether you'll be courageous or not.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 40: Line 31:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''opinion''
+
* English: ''opinion'', ''courage'', ''mind'',
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 19:45, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English mind

Pronunciation

  • máìnd


Noun

  1. Dat part of person body wey e take dey tink tings.
    • Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life.  — (NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)
    • But men mind dey different.  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)
    • Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport.  — (bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
  2. As people dey do tings togeder
    • Help us to fit get one mind.  — (jw__13797, __no translation__)
    • Nothing sweet pass one mind,  — (jw__27456, __no translation__)
    • To serve God with im heart and mind,  — (jw__37767, __no translation__)
  3. Wetin person dey tink about someting or person.
    Dem tell BBC Pidgin dia mind.  — (bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)
    • We fit get love and better mind like Jonathan?  — (jw__16704, __no translation__)
  4. Na say person get courage and fit do strong ting
    • He kill big snake, him really get mind I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)
    • No be sey di matter hard like that, but na if your mind carry am na im be di ting so.  — (NSC_2021, It is not that the matter is hard as such, but the issue is whether you'll be courageous or not.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: opinion, courage, mind,

Verb

  • Na make person no pay attention to person or someting.
  • Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who im be.  — (NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
  • No mind am.  — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
  • My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather.  — (jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)

Synonyms

Translations

  • English: disregard or ignore