Difference between revisions of "mind"

Line 33: Line 33:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person dey reason someting.
+
* Make person dey reason someting.
#:* {{ux|dv| Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no '''mind''' who im be. |(NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)}}
+
:* {{ux|dv| Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no '''mind''' who im be. |(NSC_Legbeti_2021, I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)}}
#:* {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}}
+
:* {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}}
#:* {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)}}
+
:* {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)}}
# Make person face [[matter]] wey concern am.
+
:* {{ux|dv| [[abeg]] leave my daughter make you '''mind''' your own business. |(NSC_Legbeti_2021, Please mind your business nd leave my daughter alone.)}}
#:* {{ux|dv| [[abeg]] leave my daughter make you '''mind'' your own business. |(NSC_Legbeti_2021, Please mind your business nd leave my daughter alone.)}}
 
#:* {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 10:49, 3 August 2021

Naija

Etymology

From: English mind

Pronunciation

  • máìnd

Play Play

Noun

  1. Sey dat part of person body wey e take dey tink tings.
    • Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life.  — (NSC_2021. My thoughts towards all men are pure and good)
    • But men mind dey different.  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)
    • Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport.  — (bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
  2. Sey people dey do tings togeder
    • Na God we dey beg make e help us fit get one mind for dis family.  — (NSC_2021. it is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)
    • Nothing sweet pass one mind for dis life,  — (NSC_2021, In this life, unity of purpose is the best.)
  3. Sey wetin person tink about someting or person.
    Dem tell BBC Pidgin dia mind.  — (bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)
    • We fit talk our mind now before di money come?  — (NSC_2021. can we say our opinion before the money is paid?)
  4. Sey make person get courage and fit do strong ting
    • He kill big snake, him really get mind I beg.  — (NSC_2021. He actually is bold to have killed a snake.)
    • No be sey di matter hard like that, but na if your mind carry am na im be di ting so.  — (NSC_2021. It is not that the matter is tough, but your possesion of the issue is that the courage needed is in doubt.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: opinion, courage, mind,

Verb

  • Make person dey reason someting.
  • Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who im be.  — (NSC_Legbeti_2021, I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
  • No mind am.  — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
  • My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather.  — (jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)
  • abeg leave my daughter make you mind your own business.  — (NSC_Legbeti_2021, Please mind your business nd leave my daughter alone.)

Synonyms

Translations

  • English: disregard or ignore