Difference between revisions of "mind"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 43: | Line 43: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[adoncare]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''disregard or ignore'' | * English: ''disregard or ignore'' |
Revision as of 19:47, 7 July 2021
Naija
Etymology
From: English mind
Pronunciation
- máìnd
Noun
- Dat part of person body wey e take dey tink tings.
- Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life. — (NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)
- But men mind dey different. — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)
- Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport. — (bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
- As people dey do tings togeder
- Help us to fit get one mind. — (jw__13797, __no translation__)
- Nothing sweet pass one mind, — (jw__27456, __no translation__)
- To serve God with im heart and mind, — (jw__37767, __no translation__)
- Wetin person dey tink about someting or person.
- Dem tell BBC Pidgin dia mind. — (bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)
- We fit get love and better mind like Jonathan? — (jw__16704, __no translation__)
- Dem tell BBC Pidgin dia mind. — (bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)
- Na say person get courage and fit do strong ting
- He kill big snake, him really get mind I beg. — (NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)
- No be sey di matter hard like that, but na if your mind carry am na im be di ting so. — (NSC_2021, It is not that the matter is hard as such, but the issue is whether you'll be courageous or not.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: opinion, courage, mind,
Verb
- Make person dey reason someting.
- Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who im be. — (NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
- No mind am. — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
- My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather. — (jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)
- Make person face matter
- abeg leave my daughter make you 'mind your own business. — (NSC_Legbeti_2021, Please mind your business nd leave my daughter alone.)
- No mind anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. — (bbc__5411, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: disregard or ignore