Difference between revisions of "mind"

Line 10: Line 10:
  
===Noun===
 
===Noun===
# Dat part of person body wey e take dey tink tings.
+
# Sey dat part of person body wey e take dey tink tings.
 
#:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)}}
 
#:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)}}
 
#:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)}}
 
#:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)}}
 
#:* {{ux|dv|Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389.  Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}}
 
# As people dey do tings togeder
+
# Sey people dey do tings togeder
#:* {{ux|dv|Help us to fit get one '''mind'''. |(jw__13797, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Na God we dey beg make e help us fit get one '''mind''' for dis family. |(NSC_2021, it is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)}}
#:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''', |(jw__27456, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''' for dis life, |(jw__27456, In this life, unity of purpose is the best.)}}
#:* {{ux|dv|To serve God with im heart and '''mind''', |(jw__37767, __no translation__)}}
+
# Sey wetin person tink about someting or person.
# Wetin person dey tink about someting or person.
 
#: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)}}
 
#: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)}}
#:* {{ux|dv|We fit get love and better '''mind''' like Jonathan? |(jw__16704, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|We fit talk our '''mind''' now before di money come? |(NSC_2021, can we say our opinion before the money is paid?)}}
# Na say person get courage and fit do strong ting
+
# Sey make person get courage and fit do strong ting
#:* {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}}
+
#:* {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}}
#:* {{ux|dv| No be sey di [[matter]] hard like that, but na if your '''mind''' carry am na im be di ting so. |(NSC_2021, It is not that the matter is hard as such, but the issue is whether you'll be courageous or not.)}}
+
#:* {{ux|dv| No be sey di [[matter]] hard like that, but na if your '''mind''' carry am na im be di ting so. |(NSC_2021, It is not that the matter is tough, but the issue is that the courage needed is in doubt.)}}
  
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 38: Line 37:
 
#:* {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}}
 
#:* {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}}
 
#:* {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)}}
 
#:* {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)}}
# Make person face [[matter]]
+
# Make person face [[matter]] wey concern am.
 
#:* {{ux|dv| [[abeg]] leave my daughter make you '''mind'' your own business. |(NSC_Legbeti_2021, Please mind your business nd leave my daughter alone.)}}
 
#:* {{ux|dv| [[abeg]] leave my daughter make you '''mind'' your own business. |(NSC_Legbeti_2021, Please mind your business nd leave my daughter alone.)}}
 
#:* {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}}

Revision as of 15:45, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English mind

Pronunciation

  • máìnd

Noun

  1. Sey dat part of person body wey e take dey tink tings.
    • Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life.  — (NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)
    • But men mind dey different.  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)
    • Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport.  — (bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
  2. Sey people dey do tings togeder
    • Na God we dey beg make e help us fit get one mind for dis family.  — (NSC_2021, it is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)
    • Nothing sweet pass one mind for dis life,  — (jw__27456, In this life, unity of purpose is the best.)
  3. Sey wetin person tink about someting or person.
    Dem tell BBC Pidgin dia mind.  — (bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)
    • We fit talk our mind now before di money come?  — (NSC_2021, can we say our opinion before the money is paid?)
  4. Sey make person get courage and fit do strong ting
    • He kill big snake, him really get mind I beg.  — (NSC_2021. He actually is bold to have killed a snake.)
    • No be sey di matter hard like that, but na if your mind carry am na im be di ting so.  — (NSC_2021, It is not that the matter is tough, but the issue is that the courage needed is in doubt.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: opinion, courage, mind,

Verb

  1. Make person dey reason someting.
    • Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who im be.  — (NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
    • No mind am.  — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
    • My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather.  — (jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)
  2. Make person face matter wey concern am.
    • abeg leave my daughter make you 'mind your own business.  — (NSC_Legbeti_2021, Please mind your business nd leave my daughter alone.)
    • No mind anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok.  — (bbc__5411, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: disregard or ignore