Difference between revisions of "mind"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Sey dat part of person body wey e take dey tink tings. | # Sey dat part of person body wey e take dey tink tings. | ||
− | #:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |( | + | #:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(NSC_2021. My thoughts towards all men are pure and good)}} |
#:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)}} | #:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}} | #:* {{ux|dv|Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}} | ||
# Sey people dey do tings togeder | # Sey people dey do tings togeder | ||
− | #:* {{ux|dv|Na God we dey beg make e help us fit get one '''mind''' for dis family. |(NSC_2021 | + | #:* {{ux|dv|Na God we dey beg make e help us fit get one '''mind''' for dis family. |(NSC_2021. it is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''' for dis life, |( | + | #:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''' for dis life, |(NSC_2021, In this life, unity of purpose is the best.)}} |
# Sey wetin person tink about someting or person. | # Sey wetin person tink about someting or person. | ||
#: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)}} | #: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|We fit talk our '''mind''' now before di money come? |(NSC_2021 | + | #:* {{ux|dv|We fit talk our '''mind''' now before di money come? |(NSC_2021. can we say our opinion before the money is paid?)}} |
# Sey make person get courage and fit do strong ting | # Sey make person get courage and fit do strong ting | ||
#:* {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}} | #:* {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| No be sey di [[matter]] hard like that, but na if your '''mind''' carry am na im be di ting so. |(NSC_2021 | + | #:* {{ux|dv| No be sey di [[matter]] hard like that, but na if your '''mind''' carry am na im be di ting so. |(NSC_2021. It is not that the matter is tough, but the issue is that the courage needed is in doubt.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 15:47, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: English mind
Pronunciation
- máìnd
Noun
- Sey dat part of person body wey e take dey tink tings.
- Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life. — (NSC_2021. My thoughts towards all men are pure and good)
- But men mind dey different. — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)
- Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport. — (bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
- Sey people dey do tings togeder
- Na God we dey beg make e help us fit get one mind for dis family. — (NSC_2021. it is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)
- Nothing sweet pass one mind for dis life, — (NSC_2021, In this life, unity of purpose is the best.)
- Sey wetin person tink about someting or person.
- Dem tell BBC Pidgin dia mind. — (bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)
- We fit talk our mind now before di money come? — (NSC_2021. can we say our opinion before the money is paid?)
- Dem tell BBC Pidgin dia mind. — (bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)
- Sey make person get courage and fit do strong ting
- He kill big snake, him really get mind I beg. — (NSC_2021. He actually is bold to have killed a snake.)
- No be sey di matter hard like that, but na if your mind carry am na im be di ting so. — (NSC_2021. It is not that the matter is tough, but the issue is that the courage needed is in doubt.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: opinion, courage, mind,
Verb
- Make person dey reason someting.
- Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who im be. — (NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
- No mind am. — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
- My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather. — (jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)
- Make person face matter wey concern am.
- abeg leave my daughter make you 'mind your own business. — (NSC_Legbeti_2021, Please mind your business nd leave my daughter alone.)
- No mind anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. — (bbc__5411, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: disregard or ignore