money

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: money

Pronunciation

  • ˈmòní

Play Play

Noun

Someting wey people gree dey use for exchange and to dey settle gbese.

  1. No money.  — (KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)
  2. I con sabi di work now, and money.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__90, I already mastered the job and was making money.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: money