money

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: money

Pronunciation

  • ˈmòní

Play Play

Noun

  • Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
  • No money.  — (KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)
  • Money wey person dey collect no reach to even buy food again.  — (NSC_2021, The money I earn, is no longer sufficient to buy food stuffs.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: money