Difference between revisions of "nack"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | # Make person fuck. |
#:* {{ux|dv|Ruppy don '''nack''' di babe so o.|( Egbokhare_2020. Ruppy must have had sex with the babe.)}} | #:* {{ux|dv|Ruppy don '''nack''' di babe so o.|( Egbokhare_2020. Ruppy must have had sex with the babe.)}} | ||
#:* {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701. He prefers real sex than watching blue film motions.)}} | #:* {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701. He prefers real sex than watching blue film motions.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Marriage dey sweet if husband and wife sabi '''nack''' [[walahi]]. |(bbc__5204. It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)}} | #:* {{ux|dv|Marriage dey sweet if husband and wife sabi '''nack''' [[walahi]]. |(bbc__5204. It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)}} | ||
− | # | + | # Make person use charm hit anoder person. |
#:* {{ux|dv|E '''nack''' am talk and believe charm o.|(Egbokhare_2020. He hit her with a 'talk and believe' kind of charm.}} | #:* {{ux|dv|E '''nack''' am talk and believe charm o.|(Egbokhare_2020. He hit her with a 'talk and believe' kind of charm.}} | ||
#:* {{ux|dv|Gateman take [[juju]] '''nack''' de Princess make before she gree marry am.|(NSC_Legbeti_2021. The Security guard had to charm the Princess before she agreed to marry him.)}} | #:* {{ux|dv|Gateman take [[juju]] '''nack''' de Princess make before she gree marry am.|(NSC_Legbeti_2021. The Security guard had to charm the Princess before she agreed to marry him.)}} | ||
− | # | + | # Make person hit someting or another person wit someting. |
#:* {{ux|dv|'''Nack''' di nail wit hammer make e enter.|(Egbokhare_2020. Hit the nail hard with a hammer)}} | #:* {{ux|dv|'''Nack''' di nail wit hammer make e enter.|(Egbokhare_2020. Hit the nail hard with a hammer)}} | ||
#:* {{ux|dv|Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France '''nack''' dem 4-1. |(bbc__41420. )}} | #:* {{ux|dv|Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France '''nack''' dem 4-1. |(bbc__41420. )}} | ||
− | # | + | # Make person feel someting [[well well]]. |
#:* {{ux|dv|De hunger wey dey de land don '''nack''' even those wey get money well-well. |(NSC_Legbeti_2021. The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)}} | #:* {{ux|dv|De hunger wey dey de land don '''nack''' even those wey get money well-well. |(NSC_Legbeti_2021. The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)}} | ||
#:* {{ux|dv|My papa death '''nack''' me for wrong place. |(NSC_Legbeti_2021. My father's death was a shock to me.)}} | #:* {{ux|dv|My papa death '''nack''' me for wrong place. |(NSC_Legbeti_2021. My father's death was a shock to me.)}} | ||
− | # | + | # Mak put heads togeder. |
− | + | #:* {{ux|dv|One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we '''nack''' head together, find solution to our wahala. |(bbc__5616. I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)}} | |
− | #:* {{ux|dv|One time I slap my wife and e dey fine | ||
* Na to carry someting give person. | * Na to carry someting give person. | ||
#:* {{ux|dv|Mr. Akpan lawyer don '''nack''' de man wife divorce paper.|( NSC_Legbeti_2021. Mr Akpans lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers from him.)}} | #:* {{ux|dv|Mr. Akpan lawyer don '''nack''' de man wife divorce paper.|( NSC_Legbeti_2021. Mr Akpans lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers from him.)}} |
Revision as of 14:15, 7 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English knock
Pronunciation
- nâk
Noun
- Na anoder name for sex.
- Give man better nack and him body go straight. — (NSC_Legbeti_2021. Screw a man well and he would be okay.)
- nack fit make person go hell. — (NSC_Legbeti_2021. Sex can lead one to hell.)
Verb
- Make person fuck.
- Ruppy don nack di babe so o. — ( Egbokhare_2020. Ruppy must have had sex with the babe.)
- E prefer to nack dan to watch blue film. — (bbc__80701. He prefers real sex than watching blue film motions.)
- Marriage dey sweet if husband and wife sabi nack walahi. — (bbc__5204. It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)
- Make person use charm hit anoder person.
- E nack am talk and believe charm o. — (Egbokhare_2020. He hit her with a 'talk and believe' kind of charm.
- Gateman take juju nack de Princess make before she gree marry am. — (NSC_Legbeti_2021. The Security guard had to charm the Princess before she agreed to marry him.)
- Make person hit someting or another person wit someting.
- Nack di nail wit hammer make e enter. — (Egbokhare_2020. Hit the nail hard with a hammer)
- Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France nack dem 4-1. — (bbc__41420. )
- Make person feel someting well well.
- De hunger wey dey de land don nack even those wey get money well-well. — (NSC_Legbeti_2021. The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)
- My papa death nack me for wrong place. — (NSC_Legbeti_2021. My father's death was a shock to me.)
- Mak put heads togeder.
- One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we nack head together, find solution to our wahala. — (bbc__5616. I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)
- Na to carry someting give person.
- Mr. Akpan lawyer don nack de man wife divorce paper. — ( NSC_Legbeti_2021. Mr Akpans lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers from him.)
- De Senator just nack all him four wives tear rubber Prado jeep. — ( NSC_Legbeti_2021. The Senator dashed his four wives brand new Prado jeeps each.)
Synonyms
Translations
- English: To have sex. To charm. To hit with something.