nyash

Revision as of 14:17, 1 September 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

etymology:unknown

Pronunciation

ɲaʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

No documented examples in our corpora.


Noun

nyash

  1. Di ting wey dey person back wey e dey use siddon.
    Shift your nyash, I want siddon.  — (Move your buttocks, I want to sit down)
  2. Di place for person body wey shit from dey comot
    E good make person dey clean im nyash well well after person shit  —  ( It is good for a person to clean their anus properly after defecating )


Derived forms

  1. nyashing
    Nyashing na food?  —  ( Is sex food?)

Synonyms

back, ikebe

Antonyms

Translations

  • English: buttocks, anus

Verb

nyash


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Di babe swear sey di boy nyash am  — ( The girl swore that the boy had sex with her)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Have sex with