Difference between revisions of "odoyo"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 9: Line 9:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Person wey no dey too sabi reason tings as e suppose.
 
* Person wey no dey too sabi reason tings as e suppose.
:* {{ux|dv| Dat guy no sabi play ball o, e go just run around like odoyo.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, That guy does not know to play football, runs around like a dimwit. )}}
+
:* {{ux|dv| Dat guy no sabi play ball o, e go just run around like '''odoyo'''.  |(That guy does not know to play football, runs around like a dimwit. )}}
:* {{ux|dv| Omo, show dem sey you no be odoyo, if dem shout give you, change am for dem.| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, show them that you are not a dimwit, if they shout at you, react the same way!)}}
+
:* {{ux|dv| Omo, show dem sey you no be '''odoyo''', if dem shout give you, change am for dem.| (Bro, show them that you are not a dimwit, if they shout at you, react the same way!)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Latest revision as of 05:24, 4 June 2023

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

  • ɔ̀dɔ̀jɔ̀

Play Play

Adjective

  • Person wey no dey too sabi reason tings as e suppose.
  • Dat guy no sabi play ball o, e go just run around like odoyo.  — (That guy does not know to play football, runs around like a dimwit. )
  • Omo, show dem sey you no be odoyo, if dem shout give you, change am for dem.  —  (Bro, show them that you are not a dimwit, if they shout at you, react the same way!)

Synonym

mumu, ozuo

Antonym

sabi person

Translation

English: dimwit