Difference between revisions of "odoyo"

Line 9: Line 9:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Person wey no dey too sabi reason tings as e suppose.
 
* Person wey no dey too sabi reason tings as e suppose.
* {{ux|dv| Dat guy no sabi play ball o, e go just run around like odoyo.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, That guy does not know to play football, runs around like a dimwit. )}}
+
:* {{ux|dv| Dat guy no sabi play ball o, e go just run around like odoyo.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, That guy does not know to play football, runs around like a dimwit. )}}
* {{ux|dv| Omo, show dem sey you no be odoyo, if dem shout give you, change am for dem.| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, show them that you are not a dimwit, if they shout at you, react the same way!)}}
+
:* {{ux|dv| Omo, show dem sey you no be odoyo, if dem shout give you, change am for dem.| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, show them that you are not a dimwit, if they shout at you, react the same way!)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 20:13, 14 August 2021

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

  • ɔ̀dɔ̀jɔ̀

Play Play

Adjective

  • Person wey no dey too sabi reason tings as e suppose.
  • Dat guy no sabi play ball o, e go just run around like odoyo.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, That guy does not know to play football, runs around like a dimwit. )
  • Omo, show dem sey you no be odoyo, if dem shout give you, change am for dem.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, show them that you are not a dimwit, if they shout at you, react the same way!)

Synonym

mumu, ozuo

Antonym

sabi person

Translation

English: dimwit