odoyo
Naija
Etymology
From Unknown
Pronunciation
- ɔ̀dɔ̀jɔ̀
Adjective
- Person wey no dey too sabi reason tings as e suppose.
- Dat guy no sabi play ball o, e go just run around like odoyo. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, That guy does not know to play football, runs around like a dimwit. )
- Omo, show dem sey you no be odoyo, if dem shout give you, change am for dem. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, show them that you are not a dimwit, if they shout at you, react the same way!)
Synonym
Antonym
Translation
English: dimwit