Difference between revisions of "ogogoro"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Local gin wey dem de take | + | * Local gin wey dem de take [[palmy]] wey don ferment do. |
:* {{ux|dv| To dey drink '''ogogoro''' for morning, '''ogogoro''' for night, no be better life.|(NSC_Olukayode S.M_2021, Drinking alcohol in the morning, alcohol in the night, is not a good way of life.)}} | :* {{ux|dv| To dey drink '''ogogoro''' for morning, '''ogogoro''' for night, no be better life.|(NSC_Olukayode S.M_2021, Drinking alcohol in the morning, alcohol in the night, is not a good way of life.)}} | ||
:* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|(NSC_Olukayode S.M_2021, At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)}} | :* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|(NSC_Olukayode S.M_2021, At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)}} |
Revision as of 03:32, 4 August 2021
Naija
Etymology
From: Urhobo Ògógóró (Ogog')
Pronunciation
- ògógóró
Noun
- Local gin wey dem de take palmy wey don ferment do.
- To dey drink ogogoro for morning, ogogoro for night, no be better life. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Drinking alcohol in the morning, alcohol in the night, is not a good way of life.)
- For di party wey I go yesterday ehn, na so ogogoro full ground. — (NSC_Olukayode S.M_2021, At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)
Synonym
Translation
English: gin