Difference between revisions of "ogogoro"
(→Noun) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Local gin wey de dey take [[palmy]] wey | + | * Local gin wey de dey take [[palmy]] wey don tay [[wellwell]] do. |
:* {{ux|dv| To dey drink '''ogogoro''' for morning, '''ogogoro''' for night, no be better life.|(Drinking alcohol in the morning, and again at night, is not a good way of life.)}} | :* {{ux|dv| To dey drink '''ogogoro''' for morning, '''ogogoro''' for night, no be better life.|(Drinking alcohol in the morning, and again at night, is not a good way of life.)}} | ||
:* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|(At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)}} | :* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|(At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)}} |
Latest revision as of 07:25, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: Urhobo Ògógóró (spirit)
Pronunciation
- ògógóró
Noun
- To dey drink ogogoro for morning, ogogoro for night, no be better life. — (Drinking alcohol in the morning, and again at night, is not a good way of life.)
- For di party wey I go yesterday ehn, na so ogogoro full ground. — (At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)
Synonym
Translation
English: gin