Difference between revisions of "ogogoro"

 
(8 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Urhobo Ògógóró (Ogog')''
+
From: ''Urhobo Ògógóró (spirit)''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ògógóró  
 
* ògógóró  
Line 8: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* local gin wey dem de take palmmy wey don ferment do.
+
* Local gin wey de dey take [[palmy]] wey don tay [[wellwell]] do.  
:* {{ux|dv| To dey drink '''ogogoro''' for morning, '''ogogoro''' for night, no be better life.|(NSC_Olukayode S.M_2021, Drinking alcohol in the morning, alcohol in the night, is not a good way of life.)}}
+
:* {{ux|dv| To dey drink '''ogogoro''' for morning, '''ogogoro''' for night, no be better life.|(Drinking alcohol in the morning, and again at night, is not a good way of life.)}}
:* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|(NSC_Olukayode S.M_2021, At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)}}
+
:* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|(At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[shepe]], [[sapele water]]
 
* [[shepe]], [[sapele water]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''gin''
 
English: ''gin''

Latest revision as of 07:25, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: Urhobo Ògógóró (spirit)

Pronunciation

  • ògógóró

Play Play

Noun

  • To dey drink ogogoro for morning, ogogoro for night, no be better life.  — (Drinking alcohol in the morning, and again at night, is not a good way of life.)
  • For di party wey I go yesterday ehn, na so ogogoro full ground.  — (At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)

Synonym

Translation

English: gin