Difference between revisions of "okririkpoto"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | [[okiriboto]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
* From: ''unknown'' | * From: ''unknown'' |
Revision as of 08:12, 7 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
ɔ̀kɪ̀rìkpɔ̀tɔ̀
Noun
- Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take nack.
- If you go park for Benin, you go see people wey dey sell agbo. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di okirikpoto wey dey e dey cure am. — (If you go to a park in Benin, you'll find people who sell herbs. They will swear that their drugs can cure headaches, stomach aches, piles, and all sexually transmitted diseases.)
- No dey carry treat okirikpoto, go hospital fess. — (Don't just treat Sexually transmitted diseases without information, go to the hospital first.)
- No carry okirikpoto go meet your wife for house, do normal! — Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)
Synonym
Translation
- English: sexually transmitted diseases