Difference between revisions of "oluwole"

Line 15: Line 15:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Make dem do document wey no be original be like  am gan.
+
* Make de do document wey no be original but e resemble original well well
:* {{ux|dv|Na '''oluwole'''. S. '''oluwole''' |(Egbokhare_2020. It's a perfect fake.)}}
+
:* {{ux|dv|Na better '''oluwole''' be dis. Dis people don [[guy]] me.|(Egbokhare_2020, It's a perfect fake. I have been duped.)}}
:* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' o|(NSC_Legbeti_2021. This document seem to me like its forged.)}}
+
:* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' o|(NSC_Legbeti_2021, This document seem to me like its forged.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 23: Line 23:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''forgery''.
+
* English: ''forged documents''

Revision as of 16:39, 3 August 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)

Pronunciation

  • òlùwòlè

Play Play

Noun

  • Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
  • If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos.  — (NSC_Legbeti_2021. If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)
  • Police people come raid oluwole boys.  — (NSC_Legbeti_2021. The police raided the forgery experts at Oluwole.)

Adjective

  • Make de do document wey no be original but e resemble original well well
  • Na better oluwole be dis. Dis people don guy me.  — (Egbokhare_2020, It's a perfect fake. I have been duped.)
  • Dis document dey do me like say na oluwole o  — (NSC_Legbeti_2021, This document seem to me like its forged.)

Synonyms

Translations

  • English: forged documents