Difference between revisions of "oluwole"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
 
* Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
:* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos.  |(NSC_Legbeti_2021. If you want to make a  document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)}}
+
:* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos.  |(NSC_2021, If you want to make a  document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)}}
:* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(NSC_Legbeti_2021. The police raided the forgery experts at Oluwole.)}}
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Line 18: Line 17:
 
:* {{ux|dv|Na better '''oluwole''' be dis. Dis people don [[guy]] me.|(Egbokhare_2020, It's a perfect fake. I have been duped.)}}
 
:* {{ux|dv|Na better '''oluwole''' be dis. Dis people don [[guy]] me.|(Egbokhare_2020, It's a perfect fake. I have been duped.)}}
 
:* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' o|(NSC_Legbeti_2021, This document seem to me like its forged.)}}
 
:* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' o|(NSC_Legbeti_2021, This document seem to me like its forged.)}}
 +
:* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(NSC_2021, The police raided the forgery experts at Oluwole.)}}
 +
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 05:49, 13 November 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)

Pronunciation

  • òlùwòlè

Play Play

Noun

  • Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
  • If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos.  — (NSC_2021, If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)

Adjective

  • Make de do document wey no be original but e resemble original well well
  • Na better oluwole be dis. Dis people don guy me.  — (Egbokhare_2020, It's a perfect fake. I have been duped.)
  • Dis document dey do me like say na oluwole o  — (NSC_Legbeti_2021, This document seem to me like its forged.)
  • Police people come raid oluwole boys.  — (NSC_2021, The police raided the forgery experts at Oluwole.)


Synonyms

Translations

  • English: forged documents