Difference between revisions of "oluwole"
(→Naija) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Place where dem dey do fake document wey be like original gan. | * Place where dem dey do fake document wey be like original gan. | ||
− | :* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos. |( | + | :* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos. |(If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)}} |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make de do document wey no be original but e resemble original well well | * Make de do document wey no be original but e resemble original well well | ||
− | :* {{ux|dv|Na better '''oluwole''' be dis. Dis people don [[guy]] me.|( | + | :* {{ux|dv|Na better '''oluwole''' be dis. Dis people don [[guy]] me.|(It's a perfect fake. I have been duped.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' o|( | + | :* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' o|(This document looks to me like its forged.)}} |
− | :* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|( | + | :* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(The police raided the forgery experts at Oluwole.)}} |
Revision as of 05:33, 4 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)
Pronunciation
- òlùwòlè
Noun
- Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
- If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos. — (If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)
Adjective
- Make de do document wey no be original but e resemble original well well
- Na better oluwole be dis. Dis people don guy me. — (It's a perfect fake. I have been duped.)
- Dis document dey do me like say na oluwole o — (This document looks to me like its forged.)
- Police people come raid oluwole boys. — (The police raided the forgery experts at Oluwole.)
Synonyms
Translations
- English: forged documents