Difference between revisions of "oluwole"

 
(8 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* òlùwòlè
+
* òlúwɔ̀lé
<sm2>Pcm-ng-oluwole.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-oluwole.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-oluwole.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-oluwole.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 1
 
* Frequency rank in raw corpus: 32704
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na place where dem dey do fake document wey be like original gan.
+
* Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
:* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos.  |(NSC_Legbeti_2021. If you want to make a  document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)}}
+
:* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos.  |(If you want to make a  document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)}}
:* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(NSC_Legbeti_2021. The police raided the forgery experts at Oluwole.)}}
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Na document wey no be original but e look like am gan.
+
* Make de do document wey no be original but e resemble original well well
:* {{ux|dv|Na '''oluwole'''. S. '''oluwole''' |(Egbokhare_2020. It's a perfect fake.)}}
+
:* {{ux|dv|Na better '''oluwole''' certificate be dis [[naw]]. Dis people don [[guy]] me.|(It's a perfect fake. I have been duped.)}}
:* {{ux|dv|Dis document be like '''oluwole''' |(NSC_Legbeti_2021. This document is forged.)}}
+
:* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' passport  o|(This document looks to me like it was forged.)}}
 +
:* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(The police raided the forgery experts at Oluwole.)}}
 +
 
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[fake]]
 
* [[fake]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''forgery''.
+
* English: ''forged documents''

Latest revision as of 08:25, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)

Pronunciation

  • òlúwɔ̀lé

Play Play

Noun

  • Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
  • If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos.  — (If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)

Adjective

  • Make de do document wey no be original but e resemble original well well
  • Na better oluwole certificate be dis naw. Dis people don guy me.  — (It's a perfect fake. I have been duped.)
  • Dis document dey do me like say na oluwole passport o  — (This document looks to me like it was forged.)
  • Police people come raid oluwole boys.  — (The police raided the forgery experts at Oluwole.)


Synonyms

Translations

  • English: forged documents