Difference between revisions of "oluwole"
(12 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: Yoruba ''oluwole'' (A street known as a home of forgery in Lagos.) | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * òlúwɔ̀lé |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-oluwole.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-oluwole.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Place where dem dey do fake document wey be like original gan. | ||
+ | :* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos. |(If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)}} | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make de do document wey no be original but e resemble original well well | |
− | + | :* {{ux|dv|Na better '''oluwole''' certificate be dis [[naw]]. Dis people don [[guy]] me.|(It's a perfect fake. I have been duped.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' passport o|(This document looks to me like it was forged.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(The police raided the forgery experts at Oluwole.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | oluwole | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[fake]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''forged documents'' |
Latest revision as of 08:25, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)
Pronunciation
- òlúwɔ̀lé
Noun
- Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
- If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos. — (If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)
Adjective
- Make de do document wey no be original but e resemble original well well
- Na better oluwole certificate be dis naw. Dis people don guy me. — (It's a perfect fake. I have been duped.)
- Dis document dey do me like say na oluwole passport o — (This document looks to me like it was forged.)
- Police people come raid oluwole boys. — (The police raided the forgery experts at Oluwole.)
Synonyms
Translations
- English: forged documents