Difference between revisions of "oluwole"
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 15: | Line 15: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make de do document wey no be original but e resemble original well well | * Make de do document wey no be original but e resemble original well well | ||
− | :* {{ux|dv|Na better '''oluwole''' be dis. Dis people don [[guy]] me.|(It's a perfect fake. I have been duped.)}} | + | :* {{ux|dv|Na better '''oluwole''' certificate be dis [[naw]]. Dis people don [[guy]] me.|(It's a perfect fake. I have been duped.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' o|(This document looks to me like | + | :* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' passport o|(This document looks to me like it was forged.)}} |
:* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(The police raided the forgery experts at Oluwole.)}} | :* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(The police raided the forgery experts at Oluwole.)}} | ||
Latest revision as of 08:25, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)
Pronunciation
- òlúwɔ̀lé
Noun
- Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
- If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos. — (If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)
Adjective
- Make de do document wey no be original but e resemble original well well
- Na better oluwole certificate be dis naw. Dis people don guy me. — (It's a perfect fake. I have been duped.)
- Dis document dey do me like say na oluwole passport o — (This document looks to me like it was forged.)
- Police people come raid oluwole boys. — (The police raided the forgery experts at Oluwole.)
Synonyms
Translations
- English: forged documents