oluwole
Naija
Etymology
From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)
Pronunciation
- òlùwòlè
Noun
- Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
- If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos. — (NSC_Legbeti_2021. If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)
- Police people come raid oluwole boys. — (NSC_Legbeti_2021. The police raided the forgery experts at Oluwole.)
Adjective
- Make de do document wey no be original but e resemble original well well
- Na better oluwole be dis. Dis people don guy me. — (Egbokhare_2020, It's a perfect fake. I have been duped.)
- Dis document dey do me like say na oluwole o — (NSC_Legbeti_2021, This document seem to me like its forged.)
Synonyms
Translations
- English: forged documents