Difference between revisions of "on"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | # | + | # Make de start someting wey off. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|I bin don off light, I no know who '''on''' am. |(NSC_2021, I had switched off the light, I don't know who put it on.)}} |
− | #:* {{ux|dv|No | + | #:* {{ux|dv| No '''on''' gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter. |(NSC_2021, Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)}} |
− | # | + | # Make person body do am like sey e want [[nack]] |
− | + | #:* {{ux|dv| E say after e watch di [[feem]] e just dey '''on'''. |(NSC_2021, He said that after watching the movie, he became aroused.)}} | |
− | #:* {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv| Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey '''on'''.|(NST_2021, The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | # Make woman dey see im [[period]] |
− | # | + | #:* {{ux|dv| Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey '''on'''. |(NSC_2021, Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey '''on''' e dey worry dem well well. |(NSC_2021, They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)}} |
− | #:* {{ux|dv| '''on'' | + | ====Related Forms==== |
− | ====Related | + | [[ontop]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[off]] | * [[off]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''put something on'' | + | * English: ''put something on'', ''arouse'', ''menstruate'' |
Revision as of 21:15, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: English on
Pronunciation
- ɔn
Verb
- Make de start someting wey off.
- I bin don off light, I no know who on am. — (NSC_2021, I had switched off the light, I don't know who put it on.)
- No on gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter. — (NSC_2021, Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)
- Make person body do am like sey e want nack
- E say after e watch di feem e just dey on. — (NSC_2021, He said that after watching the movie, he became aroused.)
- Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey on. — (NST_2021, The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)
- Make woman dey see im period
- Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey on. — (NSC_2021, Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)
- De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey on e dey worry dem well well. — (NSC_2021, They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)
Related Forms
Antonyms
Translations
- English: put something on, arouse, menstruate